Dear guyz

Dear guyz

Share

29/08/2024

E get where you go broke reach you go come sabi cook , you fit use 600 naira cook fisher man soup

25/09/2022

Did u know that tiger was a cat
B4 he joined secret cult in 1856

25/09/2022

House on fireπŸ”₯πŸ”₯carry two things run.
1:Babe
2:Mother
3:200 billion πŸ™„πŸ™„πŸ™„

21/09/2022

U be common fool if u trust ur frn
πŸ‘ΎπŸ‘ΎπŸ‘Ύ

21/09/2022

Even ashawo sef dey get
Serious πŸ˜’ boifrn πŸ™Š

Want your practice to be the top-listed Law Practice in Uyo?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Website

Address


Uyo
0120