Talk With Precious

Talk With Precious

Share

10/04/2024

Idris Olarewaju Okuneye wey pipo sabi as ‘Bobrisky’ go spend di 3-days holidays for di Muslim Eid -El-Fitr celebration for EFCC custody.

Normally, Bobrisky suppose appear for court again today afta pleading guilty to four counts of naira abuse wey reach about 490,000.

Sadly, di federal goment don announce Tuesday, Wednesday and Thursday as public holidays sake of di Muslim celebration and di court no go fit open to kontinu di case.

Bifor im conviction, Bobrisky plead wit di court say im no dey aware of di law on naira abuse and di judge den tell am say ignorance of di law no be excuse.

22/10/2023

“ I am an erotic writer.”

“… That’s dope. How intense is your writing? “

“ Pretty intense, you’d have to read it first.”

FILTERS

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Uyo?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Culinary Team

Attire

Telephone

Website

Address


Uyo