ZillaNation

ZillaNation

Share

Photos from ZillaNation's post 23/02/2024

Nigeria Customs Service (NCS) don begin sell seized rice to pipo at discounted price sake of di high cost of living wey dey bite hard for di kontri.

NCS dey sell 25kg for 10,000 and dem advise pipo against reselling wetin dem buy.

Beneficiaries of dis sales na artisans, teachers, nurses, religious bodies, among others citizens of Nigeria..

Want your business to be the top-listed Media Company in Port Harcourt?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Website

Address


Port Harcourt