Blessed Meka
02/08/2025
It's been a while 🤗
🚴 🏃 abeg make I ride small
🚴 🏃abeg na!!
🚴 🚶 Idiôt!
U were at her naming ceremony in 2002 now she is in ur bed in 2023
Awwwwwwn 🥰
Daddy wey dey pamper🤣🤣
" Show Your Bad Side And See Who Stay"
Now, Everybody Don Leave Me.😔
All this motivational speakers Sef 😭
You are driving 🚗 and you mistakenly splash mud water on somebody apologize with your first three emoji
Me:🤲🙄🖐️
U can never tell me dat Tolotolo is a friendly animal, never
Make I go look for my second leg of shoe first
I go gist una later😭🤲
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Culinary Team
Attire
Telephone
Address
Lokoja