BBC News Pidgin

BBC News Pidgin

Share

We be ogbonge international broadcaster wey dey deliver informate wey be true tok without any partia. Dis na di home page of BBC News Pidgin wey you fit see all di news tori and gist from Naija, Africa and di whole world. You fit join us every day talk wetin dey your mind, and you fit share any tori wey you wan make we cover.

09/06/2026

Wetin di US do Somali referee Omar Artan still dey cause tok-tok as dem ban di best African referee make e no enta di north American kontri for di 2026 Fifa World Cup.

Omar say im dey subjected to 11-hour immigration interview bifor dem deny am entry to di US even though im hold di "right papers" and "right visa".

But who be Omar Artan? Todah Opeyemi explain.

Want your business to be the top-listed Media Company in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Address


Lagos