D.L.M Record

D.L.M Record

Share

TEAM PRODUCING GOOD MUSIC AND QUALITY SOUND:: IG @DLMRECORD

Photos from D.L.M Record's post 17/08/2019

Officially out now πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯
Every available music store
Check out the lyrics πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡
Song written by kingflux
intro
uyeeee eee eeeeee dey call me kingflux, bad man kingflux,
hello hello kingflux how far now, wetin dey sup, e don tey wey I see you online ooo
whats up now what's the way forward.

son of the street, but I never denied started from nothing but now we living larvish
every day and night I pray for grace because I really want to complete this mission
uyeeee eee eeeeee, uyeeeeeeeh eeee
(hook)
hustle for the street of Surulere,
me I don sell iyelere eeeh
iyelereeee
benue down to markurdi
me I don go round Waka Waka
Waka Waka
just to chase the paper

chorus
you want benz, you want buy house,
call baba NLA igboro
you want buy Benz and you want buy Gucci
call baba NLA igboro
you want buy motor and you want build house
call baba NLA igboro
Eledumare eeeeeh
Jehovah give me plenty money ooo
Eledumare eeeeeh
when ever I called you they answer

you want to buy house, you want to buy Gucci
call baba NLA igboro
you want buy Benz and you want buy house
call baba NLA igboro
Eledumare eeeeeh
Jehovah give me plenty money
Eledumare eeeeeh
when ever I called you they answer
me

verse 1
back in the days
back in the days oooh, no body want to know me,
back in the days no body wants to hear from me
and I work every day, pray to jaah
make he showaa me blessings
this year Na my year make him no go pass me by
baba God you be the only hope oooo
if you leave me, am going no where ooo
baba Na you be the only hope ooo
if you leave me am going no where ooo
open the door
show me the way
make you shower your blessings on me
your blessings upon yeeeeh

chorus

you want benz, you want buy house,
call baba NLA igboro
you want buy Benz and you want buy Gucci
call baba NLA igboro
you want buy motor and you want build house
call baba NLA igboro
Eledumare eeeeeh
Jehovah give me plenty money ooo
Eledumare eeeeeh
when ever I called you they answer

you want to buy house, you want to buy Gucci
call baba NLA igboro
you want buy Benz and you want buy house
call baba NLA igboro
Eledumare eeeeeh
Jehovah give me plenty money
Eledumare eeeeeh
when ever I called you they answer
me

(verse 2)

No retreat no surrender eeeh, life for the street we no get agender aaaah
baba bless your boy,
Amen, Amen
make them no use me play eee
Amen amen
make you shower your blessings
Amen amen,
Na your grace I need
Amen amen amen
ELEDUMARE eeeeeeh Amen Amen
me I want to buy Benz

(chorus)
you want benz, you want buy house,
call baba NLA igboro
you want buy Benz and you want buy Gucci
call baba NLA igboro
you want buy motor and you want build house
call baba NLA igboro
Eledumare eeeeeh
Jehovah give me plenty money ooo
Eledumare eeeeeh
when ever I called you they answer

you want to buy house, you want to buy Gucci
call baba NLA igboro
you want buy Benz and you want buy house
call baba NLA igboro
Eledumare eeeeeh
Jehovah give me plenty money
Eledumare eeeeeh
when ever I called you they answer
me

outtro
call baba NLA igboro ooo
call baba NLA ni igboro
call baba NLA igboro ooo
call baba NLA ni igboro
money o money Jeje
when ever I called you they answer
money ooo Jeje

11/08/2019

Out on August 15th 2019 fire πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯ department
All music platform

Kingflux ft Quinax - Pick Up The Phone 30/05/2019

http://ngdailynews.com/2019/05/kingflux-ft-quinax-pick-phone/
What are you waiting to pick up your phone
Click on this link to download and listen to pick up the phone ☎️ by kingflux πŸŽ΅πŸ‡³πŸ‡¬πŸ’£πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯

Kingflux ft Quinax - Pick Up The Phone DLM Records artiste kingflux comes up with another bad jam β€œpick up the phone” right after his single β€œ ogini cover ft Phyno and quinax” made mad wave on t

Want your business to be the top-listed Media Company in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Address


SURULERE
Lagos
110001