Trem egan YPC
06/12/2016
Some where in Lagos...
(the sight, sound and heat of traffic).πππππ π²ππππππ
Conductorsπ£ π£:- TREM EGAN ! TREM EGAN !! TREM EGAN !!!
Passers By 1:- Ahan!!!ππ Why this conductors they shout π£Trem Egan since
Passer By 2 :- Oga me sef they wonder ohπ€π€..... All the buses (even.BRT sef)...
Passer By 1 :- make i run ππ½ππ½πΆπΎgo ask amππΆπΎ
Passer By 3:- Oga!!! Where you they runππ½ππ½ go ???
You no dey this lagos ?
Passer By 1 & 2 :- Oga Lagosian.... Wetin u min π³πππ³π€
Passer By 3 :- You neva hia of *RP'16*
Passer By 1&2 :- wetin be dat ?π€π€ .. Na name of film ?
Passer By 3:- Na *ROYAL PRAIZ 2016* the program wey Youths of *Trem Egan* they host every *2nd friday of Dec.*
Passer By 1:- ehhennnπππ€ no wonder all the buses dey call *Trem Egan*
Passer By 2: Abeg bros..... Wen b the program..???π€π€π€π³.
Passer By 3 :- *2nd friday of december(9th)... For Trem Egan( *33, abatan street daystar bustop agric rd Egan Igando*) *by 10pm*
Passer By 2 :- that na *dis friday ohhhh*π³π³
Passer By 1 :- yes ohhhhhh..... Na tru talk ohhhh.....
(passer by 1 & 2 runs offππ½ππ½)
Passer By 3 :- wer una dey go nah..... !???!πππ
Passer By 1 &2 :- we dan dey go prepare we n our family for *RP'16*ππ½ππ½ππ½ππ½ππ½ ..... Bros Tankiu ohππΌππΌππΌππΌ... Seeπ you there.....
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
33 Abatan Street Egan Igando
Lagos
234