Caring HEART International Foundation
06/03/2026
Nobody proud a failure!
Di new Minister of State for di Ministry of Budget and Economic Planning, Doris Uzoka-Anite say she dey committed to work for her new post.
Madam Uzoka-Anite na former Minister of State for Finance, bifor President Bola Tinubu carry her go Budget and Economic Planning.
Di Minister say she dey ‘honoured to serve for di new capacity’ wey Oga Tinubu give her and she go kontinue dey support di President.
Also, she congratulate Taiwo Oyedele wey dey take ova her former post.
Want your organization to be the top-listed Non Profit Organization in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.
Click here to claim your Sponsored Listing.
Contact the organization
Telephone
Website
Address
Plot 9, ADEYEYE Street AKINDE Alakuko Lagos
Lagos
234