JWB EMPIRE

JWB EMPIRE

Share

28/09/2019

Some Nigerians can be very funny.
I saw
these abbreviations and it caught
my
attention.
Look at them .......
*PHCN* - Problem Has Changed
Name
*APC* - Association of Past
Criminals
*NYSC* - Now Your Struggles
Continue
*PDP* - People Deceiving People.
*MTN* - Maintain Total Nonsense
*NEPA* - Never Expect Power
Again
*BUHARI* - Brought Unnecessary
Hardship
Among Reasonable IndividAmong
Reasonable Individuals.
*NAIRA* - Never Allow Igbos Rule
Again
*ABACHA* - After Babangida
Another
Criminal Has Arrived
Don't laugh alone.......Let others
laugh with
you.
NIGERIA IS SECOND TO NONE.
*Na only for Naija e de happen
o.....*
*Na only for Naija* you
go see fish inside
"MEAT PIE"..
*Na only for Naija* we
dey count money after
we withdraw am from
ATM because we no
even trust ATM.
*Na only for Naija*
PHCN dey say:-Win a
brand new GENERATOR
if you pay your NEPA
bill...
*Na only for Naija*
people dey horn for
traffic light make e
quick change from Red
to Green...
*Na only for Naija* Pharmacy dey
sell Coke,
Recharge Card, Chin chin, Puff puff
and beer.
Wetin you no see for
Naija, you no fit see am
anywhere in d world...
*Na only for Naija* you go see
one person
dey use Bold5, X3, Ipad2 and
Nokia N8 all at
once while his mother dey sell
groundnut
for Junction.
*Na only for Naija* you go see
mad man dey
control traffic, people wey get
sense dey
obey.
*Na only for Naija* you go see
native doctor
dey use laptop connected dey use
laptop connected with
MTN modem.
Maybe they are now consulting
the spirits
online..
*Na only for Naija* u go see a
man selling a
book from street to street that
says HOW TO
MAKE MONEY WITHOUT STRESS. I
wonder why
him no read d book.
I salute Nigerians......
Just laugh out DAT stress jhor
My Nigeria Your

24/07/2019

LAUGH WAN KILL ME OOO*
Dem say Boko Haram don poison
beans
after I buy half bag for house.
From the one wey I cook, I give
my
dog,
Bingo, make im first test am.
45mins later, bingo still dey
waka,
dey jolly.
Na im I come chop my own.
After I don chop finish, my
gateman run
come tel me say bingo don die.
Hey! I run enter house, begin
drink
full
gallon of palm oil for my belle,
chop 22 bitter
kola wit 3 long bitter leaf stem,
chop
walnuts with the shell no time to
crack,
swallow moringa with aloe vera
as
treatment combo. Garlic and
onions be like
sweet for my mouth.
I come dey sweat as if na oven
be
my
bedroom. I dey think say my life
don finish. I
come outside.
Na im gate man com they tell me
say the
driver wey kill bingo wan come
beg me!
If na u, wetin u go do the gate
man? ????

Want your establishment to be the top-listed Bar/pub in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Telephone

Address


Plot 2, Banana Island
Lagos
01