Capri Beauty
08/01/2023
GENERATOR FOR SALE
No Fear E Dey Work
>You Go Just Paint Am
>Change the plug
>Change piston and ring
>Change the block engine
>Change connecting rod
>Change the bearing
>Change oil seal
>Change half engine
>The silencer is not silent again but you can manage am like that.
>Then Put Stone Under By The Left Hand Side
>Then Find Rope Wey You dey Use Tie Am Because E Dey Dance Comot For Where You Keep Am If E On. πππ€£πππ
20k only Serious Buyer plssπππΆββοΈπΆββοΈ
π
Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.
Click here to claim your Sponsored Listing.
Website
Address
Ikorodu
Lagos