DOT DRUMS Community
29/09/2025
Queens wey dey throne ππ₯
Some fills no dey for every hand o, na the girls dey run am steady! π
πΎβ¨
ππΎ RLRK β Clean groove wey fit scatter ending
ππΎ RLKK β Power toms wey go burst chest
ππΎ RRLL β Double speed wey dey pepper eyes
ππΎ Flam RL β Big show pattern wey dey loud pass mic π€
ππΎ RLKRLK β Afro vibe wey dey flow smooth
Bros, abeg no vex πβ¦ leave am for the queens, e get why. πΈπΎπ₯
Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the public figure
Telephone
Website
Address
Lagos