Ultimate Antis
Let's predict Nigeria 🇳🇬 vs south Africa 🇿🇦 match today and win
5k cash price for 10 lucky fan's
04/02/2024
Matter don rise like ijebo garri oo
Nigerians living inside one village wey them dey call Social Media have started dragging Napoli over the ill treatment on our star bobo wey be Victor Osimhen wey make their name sef come outside.
According to 9ja people, they said Osimhen qualified from the Afcon group stage, Napoli no hail am
Osimhen qualify for round of 16 Napoli no still hail am
Osimhen win quarter final Napoli no still hail am
He enter semi final Napoli close eyes dey form upcoming blind people.
Even Manchester United wey their basket keeper go collect three goals was highly recognized.
What did you have say on this matter?
Please follow👉 VViable Lucas
Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Raju Bhai, Itz Starboy Richie, Goru X N, अजय कश्यप, Papu Nishad, Kamal Khan, Hafeez Hafeez
Nigeria vs Angola
who go win?
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the business
Telephone
Website
Address
Lagos