Footpeckerrs
19/08/2023
Wey them π
Lol be calming down i can't date ur uncle naa
ha my friend can be jealous sha ππ
i was invited to their in house Party
she was even the one that gave me an invite o
and i honored it wholeheartedly πππ
on getting there
chai this babe g*t correct correct uncles and brothers ooo πππ
normal normal the party issa welcome parry for one of her uncles
along the line after the parry
one word led to another me and this fine uncle just they talk and talk oo
but before that i noticed he keeps directing those sharing something to my space
π₯°π₯°π₯°ππ
Actually we were discussing Nigeria politics down to African Religion
during this period my friend doesn't find it funny she keeps interrupting us
engaging me or uncleππ
Normally normal isz not that pe i like her uncle like that o πππππ₯°π₯°π
but the man fine small con sabi dress con match am with a lovely half shoeππ
i can tell u you real men don't fancy shoe gbam gbamπ they like it light and simple like this below footwear ππ»ππ»ππ»
Alright where are my rich Uncle's them π₯°π
come and carry me trabaye now ππ₯°π₯°
see me here with my market,
see waiting i bring come na,
oya na use your order kee me abeg π
na footwear i dey sell i never get another job
40-46 dey laik dele
Remember this is undiluted Leather
Directly from Italy
as in real Italian Half shoe πππ
ask Footpeckerrs for designs
i dey DM laik this they wait for your Order
or check me on WhatsApp street on
08100791991
18/08/2023
17/08/2023
πππNEW ARRIVAL
40-46-INN STOCK NOW
AVAILABLE AS SEEN ......30,000 π₯π₯π₯π₯
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Telephone
Website
Address
Lagos