KING JAY RAPP
15/03/2023
Big congratulations π
Cultist don buy house o!!
Famous Nigerian comedian and skit maker, Cultist boy has acquired a beautiful home.
Congratulations to the talented young manπ
π·: (Instagram )
Technology
13/03/2023
Hunnn π€π€π€π€£
Dem dey drag Nigerian singer, Tems for social media afta di dress wey she wear come Oscars wey block pipo from seeing front.
Tems attend di event as Oscar nominee for di Rihanna song wey she follow write for Black Panther: Wakanda Forever, called "Lift Me Up".
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Telephone
Website
Address
Lagos Harbour