Beautiful connection

Beautiful connection

Share

19/11/2023

If to say the news and update on social media are 100% true ba, social media will not be doomed with poverty.

U go the hear Canada n USA are looking for migrant, everybody go the raise up their hand for Facebook, then go the apply wetin no dey true una no the tire for lie?

U go see another person go say post another person picture with money for hand the say if #50000 is too small for u drop ur acc number, u go see people their account number plenty, u don ask ur self if the person wey go give 50k don chop

Another one go come e go say him or she 1 do give away with carton of indomie, Magi,salt,etc, u go see people answer yes sir and ma to people wey then no the see or carton wey then no know wetin dey inside o

U go see another one go say touch any of this item in 24hrs it shall be urs, if everything wey u the touch or claim on social media u don get them I no sure say ur house go get where people go Waka enter ur house again o

Another one go say I be pastor, prophet, apostle so so and so if u do blv me blv my father who sent me that his word Neva drop and go back without manifesting, may be the father wey send him na chijoke anyawu o, u go see Nigerians go the type I claim his word I claim hi word, since wey u the claim his word wetin him don tell u wey u claim?

Na now I see wey wetin oga buhari talk o, that Nigerian youth are lazy.. why won't you do something better with data, phone and hand and following fake people, fake news, fake update that doesn't add any meanings to ur life?

10/11/2023

Since d introduction of photolab ladies has stopped going to studio 4 pics o, nw u can C a lady wearing tins dey cn't buy..na wao which is rubbish🚢🚢🚢😳😳😳😳😳

Photos from Beautiful connection's post 05/10/2023

I tend to celebrate this Noble man, my best friend, my army friend, my football team mate, sharpshooter as God almighty added a new year to him today, my friend as we celebrate u today, heaven will celebrate u, joy will be ur portion, happiness, fruitfulness, promotion, and most of it all, God's protection over ur life and ur entire family..on behalf of I and my friend's nd families we say πŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’happy birthday to you more. grace, More favour πŸŽ‚πŸŽ‚πŸŽ‚πŸŽ‚πŸŽ‚πŸŽ‚πŸŽ‚πŸŽ‚πŸŽ‚πŸŽ‚πŸŽ‚πŸŽ‚β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ’―πŸ’―πŸ’―πŸ’―πŸ’―πŸ’―πŸ’―πŸ’―

Want your school to be the top-listed School/college in Kaduna?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Culinary Team

Attire

Telephone

Website

Address


3b Isa Shadow Street Angwan Sunday
Kaduna