Relationship Lifeline Network
WETIN BIBLE TALK
E dey good to tank God.
Yes! Awa belle dey sweet us wen ever wi dey sing and praiz di Most High God. For morning, e dey good to tok about yor love wey nor dey fail and for evening, wi go sing of yor faithfulnes.
PSALMS 92:1-2
WETIN BIBLE TALK
God go distroy wiked pipol and dem nor go si tumoro.
But God go save doz wey dey fear am and na-im go protet dem wen dem dey for trobol.
PSALMS 37:38-39
WETIN BIBLE TALK
Wiked pipol dey set trap for God pipol, dem dey find ways to take kill dem. But God nor go let wiked pipol win or let dem kondemn doz wey dey fear am.
PSALMS 37:32-33
07/12/2023
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the school
Telephone
Website
Address
Behind Baptist Pastors' School Lamingo
Jos