Aboki Comedy Tv

Aboki Comedy Tv

Share

13/09/2025

Free jollof rice don bust this one oo

13/09/2025

Hinda baci call on Nigerians to come and it this rice oo

13/09/2025

πŸ’‹So wetin con be her gainπŸ”₯

Plenty people believe say as Hilda break Guinness record, dem go credit her with heavy money πŸ’°β€¦ but na pure LIE oo!

Reality check: Guinness World Records no dey pay 1 Kobo to anybody wey set or break record 😳. After all the wahala β€” sleepless nights, sweat, stress, ingredients and billions of expenses β€” no direct cash out.

Just imagine:
πŸ‘‰ 250 bags of rice 🍚
πŸ‘‰ Gallons of oil πŸ›’οΈ
πŸ‘‰ Cartons of chicken & beef πŸ—πŸ₯©
πŸ‘‰ Crates of tomatoes, pepper, onions πŸŒΆοΈπŸ§…
πŸ‘‰ Goat meat for Asun 🐐πŸ”₯

After all this, the only REAL gain na FAME. From the fame na endorsements, sponsorships, brand deals & recognition go follow 🌍✨.

Lesson of the day: i know say Some of una go don dey plan to collect LAPO loan to go cook β€œlongest beans & garri” record, thinking money go come back instantly β€” omo, no try am oo if you no wan cry 🀣

πŸ”₯Aboki comedy only for funπŸ”₯

13/09/2025

Nawa for Express oo

12/09/2025

Woto woto

11/09/2025

Now open for business

10/09/2025

Me we do am nahπŸ˜‚πŸ˜‚

10/09/2025

If na money we know say we go make am, but u g*t get wetin u dey work.

Photos from Aboki Comedy Tv's post 10/09/2025

This is my motivation for sleeping on FACEBOOK everyday, I believe one day I will earn like pro

10/09/2025

See T0t0 πŸ˜‚πŸ˜‚

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Izzi?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Address


Okparaugo Street
Izzi
1441