Hasbunallah
19/09/2025
Concrete floor stamping
18/07/2025
Burkina Faso military rulers don disband di country electoral commission, call am waste of money.
Di interior ministry go handle elections in di future, state-run RTB TV report.
Since dem seize power in September 2022, di coup leaders don initiate sweeping reforms, including di postponement of elections wey go lead to a return to civilian rule.
A nationwide vote bin dey due last year, but di junta bin extend di period of transition to democracy until July 2029, e allow leader Capt Ibrahim Traoré to remain in power and free to contest di next presidential election.
Di goment say na waste of money as di commission bin dey subsidized wit around $870,000 (£650,000) a year, dem also say to scrap of di commission go reduce foreign influence for di election.
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Telephone
Website
Address
Ibadan