BAMMU

BAMMU

Share

27/02/2025

Naira Marley finally speaks about Mohbad's déàth and all the accûsàtions on him and how he has survived all.

28/06/2023

Acting Inspector-General of Police (IGP), Olukayode Egbetokun, don order di withdrawal of personnel of di Police Mobile Force (PMF) wey dey es**rt and protect VIPs.

Di police chief say as dem relieve di mobile police of dia VIP es**rt and guard duties work, dem dey hope to fit redirect dem to address serious security concerns wey dey affect di whole community.

"While di protection of dignitaries remain important, e dey necessary make we realign our priorities to address di rising security challenges wey di kontri dey face as a whole," di police chief tok.

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Bauchi?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Website

Address


Abubakar Tafawabalewa
Bauchi