DefredNolly tv

DefredNolly tv

Share

02/11/2025

MAKE WE ENCOURAGE OUR OWN, AS URHOBO AFRICA MAGIC CHANNEL DON LAND DSTV... (Read this post till the end)

Na one important person wey be very well known personality for the Government House from Ethiope West Local Government Area, nai be br CEO of Madiba Communication Ltd, nai be the Lead Consultant and Sponsor of this Great Project...

This na Project wey go put Urhobo name for the world map of Movie Entertainment..... And he dey give opportunity to every Urhobo Man, Woman, Boy, Girl wey sabi to speak Urhobo Language fluently for Delta Central, he say make dem use this golden opportunity to call the numbers wey dey for the flyer attached to this update, for instant auditioning, in order for dem to be part of this project.

For now registration is free but after this period e go dey difficult to get this opportunity because this na continuous project, as the crew go dey do filming back to back.

Their First Target na to produce 60 Urhobo Movies wey dem go take launch the Urhobo Africa Magic Channel under Multichoice, every cast and crew will be well paid, Free
Accommodation and feeding, but na for only those that can camp for months outside their comfort zone..

Dem still dey look for FOUR (4) good script writer so whoever that can write script should call the following numbers, the script writer will be well paid as long they pass the interview...

Oya if you Sabi Act and Sabi Speak Urhobo, oya call the numbers wey dey for the flyer..

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Abuja?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Website

Address


Misscubbandolll
Abuja