Isoken 1 p

Isoken 1 p

Delen

Angel John on TikTok 22/07/2025

Angel John on TikTok .john615 446 Followers, 638 Following, 474 Likes - Watch awesome short videos created by Angel John

24/08/2024

Hmmm i don laugh my pot of stew fall trowey. Which kind tin be dis na.

18/08/2024

Una good morning my people. My neighbour wife call me yesterday afternoon just to say hi and how her holiday dey go. Me i come tell her say make she quick come back house say the girl wey come visit her husband no sabi greet person even if u greet her she no dey answer well, My people can u imagin dis morning i dey hear noise as i look from window na my neighbour wife just run come back house dis morning come met the girl for their house with her husband,My fear now be say make she no tell her husband say na me tell her. I still dey my window here dey listen sha. Abeg na bad tin i do?

Visit TikTok to discover videos! 25/05/2024

Follow me on tiktok

Visit TikTok to discover videos! Watch, follow, and discover more trending content.

21/05/2024

My people i don laugh enter my neighbour bedroom,and he wife just enter house,wetin i wan do now?

Wilt u dat uw bedrijf hét hoogst genoteerde Schoonheidssalon in Antwerp wordt?
Klik hier om uitgelicht te worden.

Telefoon

Website

Adres


Antwerp
2088