Wizzy TV
laugh wan kill me as I hear to the
voice record
04/29/2026
I frown at Nigeria Police Force I Shame for una I swear, Una better make sure this k!ller squadron wey shooting Dem dey sweet, rotten for jail oo. This na another disg@race to our name for Delta State and una forget say na something like this start endsars. Something to investigate una take am personal. Even at the point of de@th the poor boy still stand e ground say him nor dey among Dem and una still go ahead kpai. Una enter for this one. Una nonsense tire me I swear down.
the arrive of minister of work the former governor of ebonyi state you are welcome sir
Guys men dey Omo See richer
God of money locate me I will never be a poor
I give my chairman 45 cows and 45 � goats but I told him to not mention my name because of insecurity that is why
Guys nah you know why you still dey house , but I will still update owner
baby oku father burial is shaking the whole Nigeria
Boys re not dis same
This boy is very wicked
Click here to claim your Sponsored Listing.