YOMI

YOMI

Share

19/02/2026

If you’re reading this, may today end well for you.

18/02/2026

I just watched this girl's video call with VDM, her reply when VDM asked her what's the hospital report ... she said hospital told her she's too young to have he4 v4jiner sw0llen... Na wa

18/02/2026

If work don tire snipēr company make dem talk, i hear say person drink am e no kpai?

18/02/2026

So na Simi una dey call ikorodu Celine Dion? 😭

18/02/2026

First woman to drink Snîper and survive

18/02/2026

WhatsApp people no even know say dem Ŕape person 💔😂

18/02/2026

Never look down on android users, one of them just press 10k for my front

Photos from YOMI's post 18/02/2026

So this girl no get who dey advice her ?

18/02/2026

If e reach your turn use am carry OS

18/02/2026

If we still dey garden of eden i for don rename the animals, especially Hippopotamus

Want your business to be the top-listed Media Company in Sokoto?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Website

Address

Sokoto