Oga Awuf
01/06/2026
I don finish work for this tenure if una vote me again I go complete the road
Name the country you can see the type of politicians 😃🤣
24/05/2026
Wifey if you wan vex abeg vex, who dey do wedding no dey chop ?
Make i dey starve myself because i dey marry?
21/05/2026
Sir my name is Oga Awuf the engineer that you have been sending money from abroad to build a house for, this is the duplex i built for you sir
Reply as the owner of the house
When elders stands on a brotherhood case
01/03/2026
Thank you Jesus
Who remembers this video of brotherhood
Brotherhood
Click here to claim your Sponsored Listing.