Adaeze Mandy

Adaeze Mandy

Share

05/05/2026

Delivery nation wide βœ…βœ…

04/05/2026

Business o’clock βœ…βœ…
Contact me For all ur sewing 🧡 πŸͺ‘ material
Wholesale/retail

03/05/2026

Doing what our parish priest preached today

Photos from Adaeze Mandy 's post 03/05/2026

Real or Ai

03/05/2026

Women are trying 🀧

30/04/2026

Enugu Ezike men left the forum πŸ˜‚

30/04/2026

All my efforts as a first daughter to become a romantic wife just Dey waste 🀧😩
As oga come back yesterday , I decided to help him undress his clothes nu
Immediately I zipped down his jeans trousers ; he started shouting 🫨🫨 wait! wait!! wait!!! Ooo omo no be small shouting oo
So I thought the zip has hoked his **community pulling unit ** immediately I had wait nah make I comot the money wey Dey inside my pocket ahbeg I no understand this ur pattern 🫸🏿

29/04/2026

Uninvolve me πŸ˜‚

29/04/2026

Men nah gold dig gers tooo πŸ˜‚πŸ˜‚ no let dem wyn u 😁

29/04/2026

U wan carry me go back???

28/04/2026

πŸ—£οΈ: how do I know is ur sister

Me: check am well if the height Dey πŸ˜‚

28/04/2026

Enjoy your day Asa

Want your business to be the top-listed Media Company in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Website

Address

Lagos