Afro Famous Media
25/05/2026
Lady wey marry old man say she think life don finish until she jam young guy wey get full energy like generator wey just service 😭😂 Now social media people dey shout “Mama don upgrade!” 😳🔥
Video story first comment 👇👇
25/05/2026
Naija girl wey dey study nursing for Australia break up with her boyfriend, but the guy vex come post her private video online 😳💔 Social media users don dey drag the guy say heartbreak no be license for wickedness.
Video story first comment 👇👇
Want your business to be the top-listed Media Company in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
52 TOS Benson Road Ipakodo Ikorodu
Lagos
Lagos