LuliDynasty

LuliDynasty

Share

We are the best when it comes to food for both event and exportation.

23/07/2025

✊✊✊✊✊✊✊
Please who dey house 🏠 🏡 mo ki gbogbo ile ooo👍
I hope say una don ready for me today sha👏
Even if na one thing una go buy from my hand 🖐️
bikonu make una buy make I fit see food chop😑
Make I list all the things wey I dey do/sell👇🏽
I Dey cook for people wey dey do big party like wedding 💒 August meeting 📅 AGMs🎪 🥳 meals inside bowl abi na make I come cook personally for your house✅
I Dey do foodstuff exportation to anywhere for this world👌
Personal shopper na me sef🙌🏼
O ya send wetin you wan follow me buy or make I follow you buy 📝✍️
Send message abi make you call me 🤙 +2349075880816
I Dey wait make una do quick quick send your list🙏🙏

14/04/2025

Hey 👋
It’s another time of the year by selection of Christian’s especially Catholics, Brazil and Nigerians especially among yorubas who returned from…..👍
Frejon are puddings made of black beans cooked with coconut milk to form a thick, sweet, smooth pudding👍
It’s often served with fish stew, peppered snail and Garri ijebu💯💯
If you are with me on this journey DM let’s get on it💯💯💯
Send a DM or Whatsapp 👇🏽to order for your sumptuous and yummy FREJON💯
WhatsApp +2349075880816
✝️

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Address

Lagos

Opening Hours

Monday 10:00 - 19:00
Tuesday 09:00 - 20:00
Wednesday 09:00 - 20:00
Thursday 09:00 - 20:00
Friday 09:00 - 20:00
Saturday 13:00 - 17:00