CDHR
31/03/2026
The Senate has approved President Bola Tinubu’s request to secure fresh LOAN of $6 billion
As of March 31st, 2026
$6 billion is equal to 8.304 Trillion Naira
As of March 31st, 2026
Nigeria is currently owing approximately $116.3 billion which is equivalent to 167.6 Trillion Naira
And the fresh $6 billion will be added to our current debt as a country
How much you dey owe L0an app wey you no fit sleep again.
Shey you don see wetin your country dey owe
No worry
Na me and you go pay the debt directly or indirectly
Nothing like say, Thank GOD i no dey owe anybody
Na lie
You dey owe indirect debt through your country
Ignorance of the law is no excuse
CDHR