Timileyin Adewale
Hahahahahha whala
BRO HUSTLE MAKE THEN NO USE MONEY TO COLLECT YOUR GIRLFRIEND
Sapa dey ground
30/08/2024
Happy birthday 🎂 my friend og
Won ni a dupe lowo enitofun ni lobo do opor ni o be tan wa
See this small girl
ME I DON MAKE UP MY MIND OO EVERYTHING WEY GO BRING MONEY I GO DO
IF NAH ASHEWO I GO DO AM
IF NAH THEIF I GO DO AM
IF NAH YAHOO I GO DO AM
IF NAH BLOCK MAKER I GO DO AM
DON'T LISTEN TO GOD TIMI IS THE BEST OOOO2
CERTIFICATE WEY NO GIVE YOU JOD NAH WETIN ORDINARY PAPER LAST LAST NAH RAT GO CHOP AM NO BE SCHOOL BE EVERYTHING OO IFAYIN GO TO SCHOOL AMEKA NO GO TO SCHOOL NOW AMEKA DON BUY BENZENE IFAYIN DON DEY JEALOUS AFTER SCHOOL STREET STILL DEY OO GO TO SCHOOL OR NO GO TO SCHOOL WHO GO MAKE AM GO MAKE AM
TODAY WILL DEY CHOP BREAD TOMORROW WILL GO BUY THE FULL BAKERY NAH GIRLFRIEND WEY CALM DOWN GO ENJOY EVER HUSTLE GET HIM PAY DAY NO DEY RUSH IF LAND FINISH WE GO BUY HOUSE AND DON'T FORGET SAY WHO BORROW YOUR DATA TODAY FIT COME BUY YOUR PAPA HOUSE CONGRATULATIONS 👋NO DEY FINISH EE GO REACH EVERYBODY
THANKS FOR FOLLOWING ME AYOOLA I RELLY APPRECIATE IT PLEASE I NEED MORE FOLLOWING 🙏 🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🦶
THEN SAY MAKE YOU GO SCHOOL TO GET MONEY YOU SAY LIFE NAH TURN BY TURN SEE MAKE I BOOST YOUR BRING JOR NO DEY RICH PERSON WHEN NO DEY HUSTLE OOOOOOOOO
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Ibadan