People With Vision
10/02/2026
Dear Udara,
You don too cause wahala for this country. You don make market women lie tire. You dey come dey look sweet, but once person taste you, na another level entirely.
Plenty market women dey call you “Nwa nnu” make we buy. But immediately we lick you, na correct slap enter brain—360° turn, and you no even tall 😒
Dear Udara, next time wey you wan come this world, abeg come with sign. Make we know Nwa nnu and Nwa ose.
If not… you go collect woto woto 😭
They said Nwa nnu… I licked it and saw my ancestors.
“Market women: Nwa nnu 😇
Udara: Nwa ose from hell 🔥😭
“Outside sweet. Inside pepper.
One lick and my brain do 360°.”
Together we make things great 👍
Fun
😁
Click here to claim your Sponsored Listing.