Real Unstoppable

Real Unstoppable

Share

10/03/2026

We are back here

02/09/2025

My people, make I yarn you truth wey dem no go tell you as an upcoming content creator…

No be every post go blow, no be every video go carry views , but every single one you drop na seed wey you dey plant .

Those wey dey enjoy fame today once dey beg 10 people to just like their post.

Even hair tutorial and lifestyle husband talk say he dey beg his colleagues at work to like and follow his wife page when she started content creating.

If dem gree quit that time, you for no sabi their name today.

Abeg, no use small beginnings take discourage yourself. Consistency go embarrass your doubts one day. Just dey show up, dey improve, dey believe!

The same people wey dey scroll pass you today go later dey tell others say, β€œNa me sabi am when e never blow.” πŸ˜‚πŸ”₯

Keep pushing, your shine no far!

Say NO to discouragement 🀲🏻

17/08/2025

With Ikpa Udo – I'm on a streak! I've been a top fan for 10 months in a row. πŸŽ‰

26/03/2025

Reason why Jesus didn't choose female disciples was to avoid question like, Master what will I wear tomorrow to Galilee.πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Eket?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Website

Address

Eket