Ranky

Ranky

Share

11/04/2025

Laugh jhoor πŸ˜‚πŸ˜…

1. Biology teacher said s***m has sugar in it🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣

Grace shouted it's a lie..... That thing is tasteless😭😭😭😭😭😭

2. Men who date slim girls should be awarded ..... it's not easy sleeping with plywood😭😭😭😭.

Ask Emeka wetin him dey pass through with Grace πŸ˜“πŸ˜“πŸ˜“πŸ˜“πŸ˜₯πŸ˜₯πŸ˜₯πŸ˜₯

3.please patronize me, I repair broken relationships, fix heartbreak, sell boyfriend and girlfriend, swapping is also availableπŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ‘

The cheapest one na grace πŸ˜‚πŸ˜‚πŸƒπŸƒand EmakaπŸ˜‚

4. Cultist dey toast you, you get mind run leave am come hug me.πŸƒπŸƒπŸƒπŸƒ

Grace must you hug me before you win😏😏😏😏 Ah greet o bros, bros I greet,

help tap that one wey hold gun ,ah bros I greet o🀣🀣🀣🀣

5. Grace you say you dey do fasting, since when them start to cook, your eye never comot for kitchenπŸ˜­πŸ˜­πŸ˜“πŸ˜­

6. Girl wey dey teach me how to date without breakup, dey don break her heart 🀣🀣🀣🀣🀣

I cΓΈmΓͺ in peace 😁😁😁😁

7. Emeka upon all the 25 artist, wey you feature the song no still pass one minuteπŸ˜πŸ˜πŸ˜πŸ˜πŸ€—πŸ€—πŸ€—πŸ€—

8. Pastor never even share the Grace of God you, you don run go meet Grace for houseπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Sha!!!!! Emeka 🚢😩🀣🀣🀣🀣

9. Them carry you go hospital you dey find bed wey near socket, True true Grace you no well😫😫😫😫😫😫

10. Grace which one be you went for shopping, on top garri wey you go buy🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣

11. Emeka you use 5 years learn mechanic work, but another guy dey service your babe😭😭😭😭😭😭😭

12. Americans after getting into a fight, Damn I loss the fightπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Γ‘igΓͺrians nah because him press my neck I for beat am ehn🀣🀣🀣

Emeka came down we know say you strong πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

13. Grace you ask for 10k, I say e no dey, you go update your status to life na circleπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

omor even if life na triangle e no dey🀣🀣🀣

14.You are trying to go without reacting πŸ™„ heaven is far from you

19/05/2024

"Davido isn't on p-square level,be it hit song or influence" - Daniel Ragha says..

Want your establishment to be the top-listed Arts & Entertainment in Ebonyi ?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Culinary Team

Attire

Website

Address

Ikwo
Ebonyi