Bluelence
We dey serve am with originality and vibes wey you go love! 💡🔥
Engage with us, share your thoughts, and let’s make Pidgin shine! ✍️💬
02/06/2025
Wike dey blow grammar, talk say 'I never see pesin wey fit sack me from PDP'
Honourable Minister for FCT, Nyesom Wike, don talk say no member for Peoples Democratic Party (PDP) get power or liver to ask why e dey for di party or chase am comot.
Di Minister yarn dis one for Abuja on Monday wen im dey talk to journalists.
Im talk say: "I still dey for PDP o! I work wella for dis party. I never see pesin wey go get liver tell me, 'Wike, you no be member'. Who be dat one? Wetin im don do for party pass wetin I don do?"
Popular Calabar Radio Presenter "Fada Kane" Discovers He Is Not The Biological Father Of His Children….
Presenter, Kanedrick Kingsley Agwu popularly known as Fada Kane has disclosed that he is not the father of the two kids he was told by his ex-girlfriend (MarryAnn Efa) he fathered.
The broadcaster took to his social media to publish court affidavits as well as details of the DNA test showing he is not the biological father of the kids.
According to the OAP “This is to inform the general public that Kanedrick Kingsley Agwu is not the biological father of Anthonia Duke and Paul Duke as alleged by one Miss MarryAnn Efa Duke.
“Attached are copies of DNA and court affidavit to further ascertain my claims.”
Source: CrossRiverWatch
Click here to claim your Sponsored Listing.