Frank Roland

Frank Roland

Share

10/08/2025

As you see my post and refuse to like or comment wetin you gain
No be wíckedness

09/08/2025

I got over 100 reactions on my posts last week! Thanks everyone for your support! 🎉

Photos from Frank Roland's post 04/08/2025

Please do me a favor by following me for more content like this ♥️

02/08/2025

Which one be say make I imagine that am Rich 😡
Na amadioha go kïll you 😒 idíot

02/08/2025

Who dey pray against bad friend 😩 please stop I just dey faint since morning 😭

31/07/2025

Una no explain to me say relationship dey chop man money oo😒
Almost 1 year wey I enter relationship I don spend close to 2500 naira😭 😭

Want your business to be the top-listed Media Company in Abuja?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Website

Address

Abuja