Talent Production

Talent Production

Partager

Am Jonas k*m from Bamenda base in limbe cameroon am an upcoming comedian content creator director, manager and CEO of Emeka c comedy contact me for any business connection on , 651847558,674057558 or 695229814 am available

04/02/2026

Am calling on all Nigerians, all the all supporters of VDM open your eyes now oh Nigeria Music Chart Nigeria Customs Service Nigerian Tribune Nigeria Security and Civil Defence Corps Big Brother Mzansi Veryda Eva Ernita VDM

Election don dey near and make we no deceive ourselves — people for top fit no want VDM anywhere near the scene because him fit scatter their whole arrangement. dem fit look for one thing talk say na wetin him do way go make them lock am up before election. After election finish way dem don secure their seats, dem go now quietly release am like nothing happen.

Make una open una eyes well well na strategy. Stay vigilant, stay sharp, and always remember to include him in your prayers

Vous voulez que votre personnage public soit Personnage Public la plus cotée à Limbe ?
Cliquez ici pour réclamer votre Listage Commercial.

Type

Téléphone

Adresse

Sokolo Street 5 Eze1
Limbe