Bankz
23/05/2025
Weekend are for weddingπ°
Go through this and laugh out your sorrow fesππ
Pls follow my page πππ
Weather just dey waste
π
11/05/2025
Una done start oooo
From left chain una done enter toe chain ooooo
How some group of people go just decide to dey cause themselves problems?
Does these not cause discomfort?
Na so one fix eye lashes anytime she open eye tears go dey throway
Make una still suffery na?
Abi e get some people wey dey like una because of these nonsense una take decorate body?
una happy Sunday ooooo my opposite gender
15/10/2024
π
πππ
Click here to claim your Sponsored Listing.