Adline
Wahala no go finish oooooooππππππ.
wife carry her A.T.M card give hubby to withdraw money and support his businessπ€·π€·π€·π€· hubby carry the same A.T.M card give side chick π€π΅ππ€. Side chick use the same A.T.M. card go do shopping for wife boutiqueππππ. Wife they receive debit and credit alert at the same timeπ .
Wife call D.P.O. to come arrest side chick π€π€π€π€ E just shock us say side chick na D.P.O. wife ππππ I go update una later Sha make I go check my beans wey dey fire π₯π₯π₯π₯πΆππππ
The way am broke now
If my girlfriend leave me for a rich man i will go with her
Once in a while dress neat, go out and price a car. Try dey shock poverty.
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Telephone
Website
Address
Al Ain
000000